Intro:On the first i met this girl
Stanza 1: One day she come to my place i see her olohun i dey jonze o
Nah feelings wey i want
When i see the girl she dey make me high o
Anytime i see you your feelings dey catch me o
I know you love me anyways i still love you too o
Show me your feelings baby let me know what you gat for me eh eh
Shey bi nah your feel’in wey i see i don’t wetin dey your mind
Shey bi you say you love me show me your feelings let me know wat you want o
Anythimg wey you gat oh baby everything nah for me baby o
Chrs: She dey make me kolo o
Make you make me kolo o
She dey make kolo o olohun olohun she dey make me kolo o 2x
Stanza 2:Anyday i see this girl o she dey gimme joy anyday i see her o
Come back to my ex anytime wey i see her i dey dey sad oh
But when this girl come to me she dey gimme joy and happiness oh (I love this girl oh)Nah you dey.my mind olohun she dey make me kolo o
Anything wey i want nah this girl dey gimme olohun
I just want ur loooooooove
Chrs:She dey make me kolo oh
Omoge she dey make me kolo o
She dey make me kolo oh
Olohun olohun she dey make me kolo
Stanza 3:On the first day this come to me she tell me say Richie i gat feelings for you(awwwwn)
Everything you want i go give baby
Tell me wat you feel about me honey
No go for another person anytime i see you i dey jealous oh
Chrs:She dey make me kolo oh
Omoge she dey make kolo
She dey make me kolo o
Omoge she dey make me kolo o
She dey make me kolo
She dey make me kolo olohun olohun she dey make me kolo o
Stanza 4:I know i be jealous guy anytime i see you i dey feel jealous oh
Shey bi nah the love i gat for you nah hin dey make me craze baby oh
No go make me cono (she dey make me cono o)
Baby girl no go make me cono o(no go make me cono o)
Wen u wan fall my hand oh i don’t want any guy to have you oh(make you no go baby oh)
Come and be my baby oh omoge come and roll me body oh
Come and show me feelings baby mhi pls come and show me the love (come and gimme the love)
Com and gimme the love(come and gimme the love ) i just want you baby
Make you no go baby oh (make you no go baby oh)
Outro:Nah this kind girl I want (OK) She dey gimme joy Much love for you baby (Is my pleasure)
Written/Published by Richie Boy